I go cut my coat oversize this year song lyrics


Nigerian singer and songwriter Priesst has released a brand new, highly motivational single titled “Akonuche.”

Akonuche Lyrics by Priesst

[Intro]
Ọmọ both fear and faith dey ask you to believe in wetin you no dey see
Na you go choose

[Verse 1]
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me I go change chair
Wetin dem go talk, I don’t care
God dey my side, I no fear

[Chorus]
I go waka with akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn, stubborn)
Leave shame put for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come

[Verse 2]
Smart work, no be agidi (Gidi)
Las Vegas, no be Lasgidi (Lasgidi)
This song sharp ko dizzy (Dizzy)
If na useless waka, mó busy (Mó Busy)
I don wicked now, ṣo ti ri n si? (Ṣo ri n si?)
Peoplе bad, na the reason (Reason)
Sincе 2015 I’ve been singing (Agba singing)
You sef try if e easy (Easy)
E go xup like dream when you sleep, I swear to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a GAC
Before I find wetin I see, my mouth no fit talk wetin I see
From this year talk to me nicely
[?] supremacy

[Chorus]
Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame put for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn, stubborn)
Leave shame put for back like bumbum
From Lagidi to London, eehn
This year dem go know say we don come

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*